Ruhdee, a rising Nigerian singer and composer, has released the lyrics to his Alpha Beats-produced new single “Obi,” featuring Jeriq, a talented indigenous rapper from Nigeria.
If you haven’t read the lyrics yet, now is a good moment. They make the music even more fascinating.
Sing along to the lyrics and enjoy.
Obi Song Lyrics By Ruhdee Ft. Jeriq Below.
I see I feel and carry the weight o
Na pesin wey e don do before go fit dey relate
Dem dey move forward dem dey tell us make
we wait o
Ki n ma na pound sterling, dollar, ki n nawo
Kuwait o
Yeh, we no dey play for here e gbomo lọna
creche
Nothing wey you wan tell me for se oloso
mọna bed
As uno get helper oga you gats getti sense
Forward like Zinedane Zidane emi lagba 10
(lyoo)
Kererenke (Obi)
Ile Awolọwọ (Obi)
A jęja nibę (Obi)
Tinu ba bi mi (Obi)
Ma ra machine gun (Obi)
Ma pa gbogbo yin (Obi)
If una worry me, I summon AK forty se’ (Obi)
Comment tu t’appelle (Obi)
Ole lo bọmọ jẹ (Obi)
As I dey cash my check (Obi)
Big alert mo fe (Obi)
Le’ or illegal
Anything I touch e go prosper
Obi kererenke obi
Gbalaji n’obi obi
Securing the KPA obi
Wetelum paper obi
Negodu ife oma Chukwu na-eme nwanne bịa
lelee
When I dey on zero dollar where you dey
walele, chai
Aputalum iru ọgụ mgbe m ka bụ nwatakilį
Udị ego m na-acho abulokwa nke kili kili
Aloba hapucha obuna ighotalo yadįba
Mmemme Calabar my show na-adị ka the
carnival (lyoo)
Iru oche morning mass ife dị m n’aka bụkwa
bulletin
Fa na-agba m egbe but praise the lord no
bullet in, wonderful
A n kede oh oh, kere (Wonderful)
I commot mama house I find money go
(Wonderful)
I enter lagos city commot igberiko
(Wonderful)
Yoruba owo, Hausa kudi, Igbo ye m ego
(Wonderful)
Kererenke (Obi)
Ile Awolowo (Obi)
A jęja nibẹ (Obi)
Tinu ba bi mi (Obi)
Ma ra machine gun (Obi)
Ma pa gbogbo yin (Obi)
If una worry me, I summon AK forty se’ (Obi)
Comment tu t’appelle (Obi)
Ole lo bọmọ jẹ (Obi)
As I dey cash my check (Obi)
Big alert mo fẹ (Obi)
Le’ or illegal
Anything I touch e go prosper
Kere n ke keke ile Doctor Monet
A jeja nibę
A mumi nibę
Nnkan ta șe nibẹ, ẹ jẹ ko mọ nibẹ
Shoe get size, okirika getti quality
So make unno go price my people getti policy
Be the first to comment